In farming you can’t speed up natural processes! Farming will teach how to wait , the importance in planning and doing your activities on time!
Credit: The Young Farmer Maanda
#mcdonaldscloneappscript
https://www.iabolish.org/betra....yal-of-black-african
No o.. no be river I dey o... Na my compound.
Small rain wey fall, matured man turn to Aquaman.
Rivers State landlords no go kee me!
No wonder the landlord tell me say him rent na 10k per year, plus NEPA bill o... Na so I rush rent two rooms.
Now I dey live inside water... As human crocodile wey I be.
Na now I understand why the landlord been dey ask me if I sabi swim.
Chai.. so na marine kingdom be dis?
Gozzy don turn daddy water over night?
Wonders shall never end!
I promise to make you laugh everyday, Please Follow my new page, the old page was hacked.
Credit: Comedian Talktalk
Maldives Tour Packages
https://thetravelmakers.ae/hol....idays/international-
Bikoose Inc.
Delete Comment
Are you sure that you want to delete this comment ?