Why a Lightweight Boys Backpack Is Essential for Young Kids | #backpack #backpacks #boys backpack #kids backpack
Justice James Omotosho of di Federal High Court for Abuja don discharge and acquit 50 pipo wey di Nigeria Police tok say dem be members of di proscribed Indigenous People of Biafra (IPO.
Omotosho deliver dis judgement today as e tok say di police no fit establish dia allegation of terrorism against dem.
According to di charges wey di police bin file in February, dem tok say di suspects bin dey arrested in December 2023 for Umunze and Uga communities in Anambra State, based on intelligence report.
"Dem bin assemble diasef inside one 911 truck and dem bin dey engage diasef for one meeting all about, and in connection wit an act of terrorism.
Credit: BBC News Pidgin
Common Challenges Faced by Bass Guitar Students and How Courses Address Them | #bass Guitar
Your Local PSYCH-K® Facilitator: Begin Your Personal Transformation Today | #psych-K® Facilitator
Carbon Nanotubes and Their Role in Advancing Quantum Computing | #carbon Nanotubes
Your Path to Permanent Residency: How ILR Solicitors Can Guide You | #ilr solicitors near me