Di Nigeria Police Force don tok say dem go begin take di issue of tinted car glass seriously.
Na CP Olatunji Disu wey be di FCT commissioner of police yarn dis one, wia e also address mata of kidnapping.
CP Disu say plenti of di victims wey dem don rescue confam say tinted glass no dey allow pipo know say dem dey for gbege.
According to di police, tinted glass dey contribute to di lawlessness wey dey happun and dem go begin clampdown on anyone wey dey use am.
CP disu say nobody get di right to even dey tint dia glass.
Credit: BBC News Pidgin Facebook

처럼
논평
공유하다
Logic & Advice
댓글 삭제
이 댓글을 삭제하시겠습니까?
Priye
댓글 삭제
이 댓글을 삭제하시겠습니까?