'Nigerians get freedom of movement within di kontri' - Nigerians tell Edo state govnor Okpebholo

https://www.bbc.com/pidgin/art....icles/cwykz1ey984o.a

Monday Okpebholo: Edo State govnor comments on Peter Obi see Nigerians react  - BBC News Pidgin
Favicon 
www.bbc.com

Monday Okpebholo: Edo State govnor comments on Peter Obi see Nigerians react - BBC News Pidgin

For di trending video, di Edo state govnor Monday Okpebholo threaten say make Oga Obi no come di state without informing him, as im security no dey guaranteed.