Political
Political

Political

@Whoosmart

Di Federal High Court for Lagos don order di former Central Bank of Nigeria (CBN) govnor to forfeit di sum of $ 2.045 million dollars, 3,360,773,450 billion naira

Oda tins wey court tell Godwin Emefiele to forfeit include seven choice landed properties and share certificates wey dey linked to di former CBN govnor.

Justice Deinde Dipeolu hold say di former CBN govnor fail to provide documents or links to show say na im get dose properties.

Emefiele no fit connect im lawful earnings from Zenith Bank and di Central Bank of Nigeria to di properties wey im get.

Di former CBN govnor dey face several corrupt charges wey EFCC sama am wen im bin dey office.

Credit: BBC News Pidgin
Facebook

image

Rivers state Govnor Siminalayi Fubara don reply say im no dey worry about di court judgement wey dey prevent am from accessing money from federation account.

Govnor Fubara say na least of problem wey Rivers state pipo get be dat.

Di govnor react during di special thanksgiving service wey di state organise to celebrate how dem survive attack for di state House of Assembly complex one year ago.

“Dem say we no go last one week, but we dey here one year afta wey dem attempt to take our lives. Dem say di local govment chairmen no go live but today dem dey wit us.

"No worry about di tori for social media, na di least of your trouble," di govnor tok.

Govnor Fubara say peace go reign for Rivers state and not like odas wey no dey behave like ‘honourable’.

Dis reaction dey come afta one Federal High court for Abuja say make Central Bank of Nigeria (CBN) no release monthly allocations to Rivers state goment.

But Govnor Fubara say im go still pay contractors and salary go reach all di workers for di state.

“We no dey here to steal your money, we don pay salary and by tomorrow your salary go reach you,” Fubara tok.

Read more on dis tori for here: https://www.bbc.com/pidgin/articles/clyvel7kwgvo

Credit: BBC News Pidgin
Facebook

image

I have not said anything about this story, I just don’t want to be bothered about it 😂😂

But I will say this, in America , if you order food, it will be delivered and handed to you, unless you ask them to leave it at your door.

The guy might be rude , but there is nothing wrong in handing a customer his food, it’s a standard way of food handling.

Eminem onye ocha na aba 🤣🤣

That’s my take
Credit: Hon Roberto Chibueze
Facebook

image

CHINA WILL NEVER COLONIZE AFRICA SAID JULIUS MALEMA.

Credit: _African _ motivation @

Message to REUBEN ABATI

Credit:Wotorwotor